Showing posts with label WIZKID. Show all posts
Showing posts with label WIZKID. Show all posts

JAH BLESS ME LYRICS BY WIZKID

Chorus
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Listen To The Top Ten Nigerian Songs For February 2019!!

Verse 1
When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go
When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go
Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey follow

Chorus
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Part 2
Good people go to heaven
Bad people go to Hell
But where do Gangstas go?
I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say

Hook
My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wave

My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wave

Chorus
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Verse 3
Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I want to live in glory

Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I want to live in glory

To the ghetto youths, Drop ya Guns
Pick ya words, Done
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam, Oh yeah
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam

Whoo whoo, yeah yeah yeah

Chorus
I say my Jah Jah Jah Jah Bless
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

DOWNLOAD FEVER MP3 BY WIZKID

Here is another single from wizkid .Stream and download mp3 in the link below
 

OOO LYRICS BY ZINGAH FT. DJ MAPHORISA,WIZKID & BURNA BOY


Wizkid X Zingah X Burna Boy X Maphorisa – OOO Lyrics. This is Wizkid  OOO Lyrics featuring Zingah X Burna Boy X Maphorisa. Read the lyrics below and enjoy
Loading...

At the moment nobody has submitted lyrics for this song to our archive.

We do try our best to have all the lyrics you want, but sometimes the lyrics are just not submited to us yet.

AROUND THE WORLD LYRICS BY MAFIKIZOLO &DJ MAPHORISA FT. WIZKID


[Intro]
Eh yeah yeah
Ohh Yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
Oh Lawd
Ohh Yeah

[Verse 1 – Wizkid]
Got me everything that me like
Got me a girl that I see sometimes
Everything is alright
Everything is alright
So my God give me life
So my God give me life one time
Me I go live one time
Me I go live one time
Ask the enemies wetin Wizzy do to them
make dem shout like this oh eh
Shebi na sing I come to sing weh dey make dem dance oh weh
So I no this feeling make them free my matter make I sing my song oh weh
Make I dance make dem sing make dem dance make I do my thing oh weh

[Hook]
I’ve been around the world
Looking for somebody
For something
For someone
I’ve been around the world
Looking for somebody
For something
For someone

[Chorus]
To make me feel alright
Alright
Alright alright
alright alright alright
alright alright alright alright
To make me feel alright
Alright alright alright
alright alright alright
alright alright alright

[Verse 2]
I don’t wanna run…no
Life is short
Boy come live life with me
*** the way you runtown
Baby Boy you know I hold you down eh
I needed escape invitation to your place eh
I dey come your way eh
I need a space coz
I’ve been searching for that person who makes it worthy
makes it worthy
And you’ve found me baby
Make me feel alright with the sweet sweet love
The sweet sweet love

[Hook]
I’ve been around the world
Looking for somebody
For something
For someone
I’ve been around the world
Looking for somebody
For something
For someone

[Chorus]
To make me feel
alright
Alright Alright alright
alright alright alright
alright alright alright
To make me feel alright
Alright alright alright
alright alright alright alright alright alright

[Verse 3]
Negative vibes please leave noo
Be my remedy when I feel low
The church girl I need more
The church girl I need more
You make me feel alright
my mind go ****
Party like Dainamite
I go bum when I’m right inside there
Baby girl ah
Make ya back up and whine up
Slow it down and rewind that
Sexy girl, she is designer
Original not from China
I go loko loko loko
I go loko loko loko
She like a busy man making plenty money{I’m a lady man

[Hook]
I’ve been around the world
Looking for somebody
For something
For someone
I’ve been around the world
Looking for somebody
For something
For someone

[Chorus]
To make me feel alright
Alright alright alright
alright alright alright
alright alright alright
To make me feel alright
Alright alright alright
alright alright alright
alright alright alright

MANYA LYRICS BY WIZKID X MUT4Y


[Intro – Wizkid]
Eh, yeah, yeah, hol on, yeah, yeah, yeah
A li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me

[Pre-Hook/Chorus – Wizkid]
Oya pick all my money put am for your head o, for your head ohoh oh mama mo
Oya pick all my money put am for your waist oh, for you waist ohoh oh

[Hook/Chorus – Wizkid]

I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya oh

[Bridge – Wizkid]

Starboy, Starboy, open Ole, ice water, ohmagawd

[Verse 1 – Wizkid]

Yeah, baby can we do this tonight oh, eh, baby can we do this for life ohoh oh oh
I can hold you tight and all night ohoh oh
Hold you tight I no go lie to you oh oh

[Pre-Hook/Chorus – Wizkid]

Oya pick all my money put am for your head o, for your head ohoh oh mama mo
Oya pick all my money put am for your waist oh, for you waist ohoh oh

[Hook/Chorus – Wizkid]

I wan fall in a li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya oh

[Bridge – Wizkid]

Starboy, Starboy, open Ole, ice water, ohmagawd

[Verse 2 – Wizkid]

Baby girl follow me manya, manya ohoh oh, this your love e dey make tee-manya oh e lele
Manya manya oh, this your love e dey paka me shi oh e lele, manya manya ohoh oh
Yeah, baby can we do this tonight oh, eh, baby can we do this for life ohoh oh oh
I can hold you tight and all night ohoh oh
Hold you tight I no go lie to you oh oh

[Pre-Hook/Chorus – Wizkid]

Oya pick all my money put an for your head o, for your head ohoh oh mama mo
Oya pick all my money put am for your waist oh, for you waist ohoh oh

[Hook/Chorus – Wizkid]

I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya
I wan fall in ah li’n si ewu, panla panla pe ni si e wanya
Baby girl follow me manyewu, baby girl follow me manya, manya oh

MAMA LYRICS BY TECNO FT.WIZKID


[Pre-Hook/Chorus – Tekno]
I no get money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My tori go inspire you
But e one no mean say
Say you no go hustle
Say you no go struggle oh

[Hook/Chorus – Tekno]
Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
Alhaji Tekno
Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
We no dey s--t for public toilet oh ah, we no dey clean yansh oh

[Verse 1 – Wizkid]
I swear say for ojuelegba, I swear say them know my story
Then when I dey for zanga, swear say them know my story
Nobody send when I sabi Banky W, but right now na starboy starboy
Now girls move tingaligaling, God bless me I bless mama pocket
Right now I don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
I don’t need to blow my trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
Them be plug but na we be the socket pa ra ra pa ra ra ra ra
Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am finish pa ra ra pa ra ra ra ra

[Pre-Hook/Chorus – Tekno]
I no get money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My tori go inspire you
But e one no mean say
Say you no go hustle
Say you no go struggle oh

[Hook/Chorus – Tekno]
Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
Alhaji Tekno
Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
We no dey s--t for public toilet oh ah, we no dey look face oh

[Verse 2 – Tekno]
Day by day so we hustle, so we hustle
December to december oh yeah yeah
Na so we struggle, oh my God
Day by day, so we dey hope and pray
So we hustle, so we hustle oh
But If you work hard, if you work hard oh
Everything don good, everything don good
Money no dey when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I dey serious

[Outro – Tekno & Wizkid]
My tori go inspire you
But e one no mean say
Say you no go hustle
Say Right now I don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
Say You fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am finish oh

YAPA REMIX LYRICS BY MASTERKRAFT FT.WIZKID,REEKADO BANKS & CDQ



 [Intro]
1, 2, 3, wo n pe ee
Woss, S’o ma daun? Maami
Wo n pe ee
S’o ma daun? Yeah Yeah in the building

[Chorus – CDQ & Reekado Banks]
God don bless us, owu no dey touch us
Hmm eh eh, ehn ehh
Mo ni God don bless us, owu no dey touch us
Hmm eh eh, ehn ehh (wo bi)
Based on Logistics gan, owo Yapa
(O Yapa, maami, o Yapa)
Even based on logistics gan, owo Yapa
Hmn hmnn nani (fi I le, fi I le, wo n pe e)

[Verse 1 – Reekado Banks]
God don bless us, owu no dey blow
Yeah, owu no dey blow
Only thing wey blow na the girls wey dey show
Yeah, na the girls wey dey show uh uh
Don’t dull for me, Milli for wa show
(Ah 5milli for a show)
See, am steady on my grind and am steady on a role oh
Steady on a role eh ehh
Call me African Michael Jackson, oh oh
Ehh, if you don’t like me, abegi fashi
(If you don’t like me, abegi fashi)
Me, I no like check, I like cash
Some check na like Nigher wey dey bounce
Hmn hmnn ehnn (wo n pe e)

[Chorus – CDQ & Reekado Banks]
God don bless us, owu no dey touch us
Hmm eh eh, ehn ehh
Mo ni God don bless us, owu no dey touch us
(Maami po n bi, won Yapa)
Hmm eh eh, ehn ehh
Based on Logistics gan, owo Yapa
(O Yapa, Vanessa Yapa)
Even based on logistics gan, owo Yapa
(Owo tun Yapa, ma a salo wa)

[Verse 2 – CDQ]
I like curvy shawdy with a fine face
Smelling like money in the scarface
We no dey price, just follow, owo Yapa
Emi t’Olosho wo titi, t’o pe t’o l’apa
I no dey look clock, I just do what the clock does
We keep moving, leave enemy to dey yan dust
Mo tun no. 1 n Street, we no dey campus
Same girls wey dey promise you
Na them dey camp us
Hess, you should know me better when ah
Gentle for face, but mo buru gan bi I Fela
Cos of you, make my friends turned enemy
Never will I allow my conscience to bury me
Paper po l’owo bi I Vendor
Kaku Benzy, switch it up like Mentor
Awa o n f’agidi j’aye n bi Oga Ade
Anything for money is allowed But, ah le ja’le

[Chorus – CDQ & Reekado Banks]
God don bless us, owu no dey touch us
Hmm eh eh, ehn ehh
Mo ni God don bless us, owu no dey touch us
(Maami po n bi, won Yapa)
Hmm eh eh, ehn ehh
Based on Logistics gan, owo Yapa
(O Yapa, Vanessa Yapa)
Even based on logistics gan, owo Yapa

God don bless us, owu no dey touch us
(One Love, Baami)
God don bless us, owu no dey touch us
(Fi I le)
Even based on logistics gan, owo Yapa
(Master, Gbayi jhor, o Yapa)
Based on logistics gan, owo Yapa
Yeah Yeah, Woss, Wo o bii

[Outro]
God don bless us, owu no dey touch us
Hmm eh eh, ehn ehh (One Love)
Owu no dey touch us
Hmm eh eh, ehn ehh
Oya, based on logistics gan, owo Yapa
Hmn na na nu, na ne (One Love, One Love)
Owo Yapa, oh na na nu, na na na
Hmm eh eh, ehn ehh (One Love)
Hmm eh eh, ehn ehh
Owo Yapa, hmn o Yapa (One Love)

FOR THE NIGHT LYRICS BY WIZKID FT. CASSPER NYOVEST

Starboy Wizkid is here with yet another hit song
this time he features south African based rapper “casper nyovest

LYRICS COMING

MA LO LYRICS BY TIWA SAVAGE FT.WIZKID & SPELLZ


[Intro]
Spellz on the beat
Tiwa Savage on this one eyeh
Wizkid e yo wamama
Make you yarn am as the thing go

[Verse 1 – Wizkid]
This kind thing I never see oh
My pressure dey high, calm me down oh oh
My girl hold unto me oh
Never ever leave me for crash oh
Girl you dey make me shiver oh
Girl if you leave I suffer oh
With you I get no wahala oh
I wan dey with you forever oh

[Bridge – Tiwa Savage]
Robo skeke robo skeke
If no be you then tell me who oh
Them go sempe Them go sempe
nobody messing with my boo oh
Robo skeske robo skeske
If no be you then tell me who oh
Robo skeske Robo yeske
Nobody messing with my boo oh

[Hook/Chorus – Wizkid]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh

[Verse 2 – Tiwa Savage]
No be what you do or what you say
My love is single no be plural
Brother no be mouth, but my bobo you be plural
Bonnie and Clyde, it’s how I feel when I’m rolling with you
Number one ni Africa bad girl
Starboy you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart o
And you load my accounti oh, see I no go comoti oh

[Hook/Chorus – Wizkid]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh

[Bridge – Tiwa Savage]
Robo skeske robo skeske
If no be you then tell me who oh
Them Go sempe them go sempe
Nobody messing with my boo o
Robo skeske robo skeske
If no be you then tell me who oh
Robo skeske Robo yeske
Nobody messing with my boo oh

[Bridge 2 – Tiwa Savage]
Uh Uh Uh Uh
I never see this kind of feeling
This love I believe in
Uh Uh Uh Uh
Even when I dey try to leave him
Something about this feeling

[Outro]
Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh oh
Ma lo oh, Jor oh oh
Your love means so much to me

Ma lo oh, Jor oh
You give me love I’ve never seen oh oh
Ma lo oh, Jor oh
Your love means so much to me oh

MY LOVE LYRICS BY WALE FT.MAJOR LAZER ,WIZKID & DUA LIPA


[Dua Lipa:]
You've been here, but you've been missin' for some time now
Yeah, yeah
Every time I see you, it's a different vibe now
Yeah, oh
I can't help but let you just go away
Oh, oh
Can we get back what we had yesterday?
Oh, oh

[Wale (Dua Lipa):]
Can I ride with you?
Better know that I'ma ride for you
Bet I'd use a gun and knife for you
I ain't finna choose the side over you
(Am I right with you?)
Ain't nothin' I won't provide for you
Ain't nobody in my (life like you)
'Cause ain't nobody (gonna shine like you)

[Wizkid:]
Show me my love, oh God
Show me sweet love, yeah
Show me my love, oh yeah
Show me sweet love, yeah
See
[Wizkid & Dua Lipa:]
Show me my love

Woah, woah, woah, woah
Woah, woah, woah, woah

[Wale:]
My team, team, we on that new ting
My mink draggin' like it's Liu Kang
My show packed, all the dimes there
But I be falling back from all the loose change
I drop the top on that new thing
My chocolate broad, they rock Gucci
Gotta know it's impossible to stop Folarin
Got the box, I want the new thing, yeah
She gon' show out, show out
Before this wahala "Roll out, roll out"
She gon' show out, show out
Before you break it down, girl, roll out, roll out

If I ride with you
Better know that I'ma ride for you
Better know that we can live for each other
That don't mean I gotta die for you

[Wizkid:]
Show me my love, oh God
Show me sweet love, yeah
Show me my love, oh yeah
Show me sweet love, yeah
See
[Wizkid & Dua Lipa:]
Show me my love

Woah, woah, woah, woah
Woah, woah, woah, woah

[Wale:]
Yeah, bring 'em out, bring 'em out
Hard to hear, too many girls in the house, ayy
Bring 'em out, bring 'em out
I started here, I got the buzz and the clout
I know, I know she got it all, but got nothin' to hold
Every time I saw her, not too many, no
She ain't really hard, she at me 'cause she heard
And I can be your last
Leave the past with your first

[Wizkid (Wizkid & Dua Lipa):]
Show me my love, oh God
Show me sweet love, yeah
(Show me my love), oh yeah
Show me sweet love, yeah
See, show me my love
Show me sweet love, yeah
(Woah, woah, woah, woah)
Show me my love
Show me sweet love, yeah
(Woah, woah, woah, woah)

COME CLOSER LYRICS BY WIZKID FT DRAKE


[Intro: Drake & Wizkid]
Go outside, big time forward, heh
Starboy dey here suh

[Verse 1: Wizkid]
Came into the game, no one replace me
Me love my Hennessy straight with no chaser
All of my guys know me all about me paper
Me got me girls all around me, me no chaser, yah
Starboy, call me number one
When me tune drop, the girls, they bounce along
Me no let nothing come between me and me paper
So when me come inna di place, me undertaker

[Chorus: Wizkid]
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, come closer
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, come closer

[Verse 2: Wizkid]
Me, me number one inna me city
Me steady repping, representing for me city, yo
African-born, me rep my ting, yo
Me come clean like me come inna me video
Me, me come through like a soldier
She give me tease and she pleasing my roja
She got the keys to my Porsche and my Rover
We in Miami living La Vida Loca, ayy

[Hook: Wizkid]
Girl you got that ting, I know
You got the body, I know oh
You make me sing, I know
You make me sing, I know oh

[Hook]

[Chorus: Wizkid]
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, come closer
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, come closer

[Verse 3: Drake]
Too mix up in drama to go outside
Too mix up in drama to free my mind
Jealous people around me, I need to change my life
I just turn colder every time I try
What would I do without you, my chargie?
I don't feel that way with anybody
Tell me your secrets, I'm not messy
Steady it for me, girl, hold steady
I wanna put you in my life
Your hair smell like the tropics, your body look nice
One fuck cyaan hold me, we gotta go twice
I'm here for you, just tell me what you like
I wanna put you in my life

[Chorus: Wizkid]
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, come closer
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Baby, come closer