MUNGO PARK LYRICS BY KOREDE BELLO

Korede Bello eeh eeh eeeeh
Oga Don Jazzy(tuale), when you go marry
Shebi you get money, why you dey dull(y)
Yesterday orobo, today na lekpa
Shey na Omo dudu, and Omo Tokpe

No kill yourself, pick one already
wetin you dey find like you wan discover Mungo Park
Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)

Shey untill you discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Olo lo lo lo, you better park you no fit discover Mungo Park

Aunti Patricia eeh, Pati Patricia
Men have been knocking
And no boss is knocking
Uncle you go answer
You still dey do shakara
And if them ask you, you say all Men are the same
But if all Men the same
then pick one already
U don dey look like you wan discover Mungo Park

Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Shey untill you discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Olo lo lo lo, you better park you no fit discover Mungo Park

Oga poke noser
I pass my neighbour
I buy my motor
I say, e beat me lotto
Asala mma leku, leku, Maleku salam, lamu
Aboki dey hustle, u dey find juju for bottle
If You say na juju, then go do you own
No dey poke nose like say you wan discover Mungo Park

Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Shey untill you discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Olo lo lo lo, you better park you no fit discover Mungo Park

Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Shey you wan discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Shey untill you discover Mungo Park(discover Mungo Park)
Olo lo lo lo, you better park you no fit discover Mungo Park

No comments:

Post a Comment