SURRENDER LYRICS BY SIMI & MR EAZI
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre, like say na felony o
I don’t care, I don’t care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
-
Where to go I do not know Looking for answers why I do not know You are no longer listening You are no longer interested You are ...
-
kuthi hhuu! [feel pressure of the Air (Spirit)] Zonke ezam Xa zibuya uzozibona [When My squad returns you’ll see] Banomoya. [They a...
-
Ekoti te ( you missed the shot). Dj Mopao frontiere ya liwa, kanga foto (Dj Mopao the border of death, take a photo) Tutu Roba Ve...
No comments:
Post a Comment